tag:blogger.com,1999:blog-460547788116187613.post2822470270334400223..comments2022-07-25T14:25:11.828+01:00Comments on Not Freshly Squeezed: The Spirit Of IrresponsibilityAnonymoushttp://www.blogger.com/profile/01187202192195415605noreply@blogger.comBlogger4125tag:blogger.com,1999:blog-460547788116187613.post-19831457001520976952013-03-03T16:34:01.163+01:002013-03-03T16:34:01.163+01:00You write one very well. The problem for this we c...You write one very well. The problem for this we country be say everybody dey blame everybody/thing else for his mistakes. And the people wey dey lead us no wan take the responsibility to to the better things. Instead, dem dey busy dey try fill their pockets as if stealing dey go out of fashion. Even the "legal" things wey dem dey do dey very criminal. Example, eat 1bn naira worth of food for one year.<br />Anyhow, till dem remember say the country no go finish after dem rule finish, say their children go still live inside. Maybe na that time dem to begin do the right things.anuelnoreply@blogger.comtag:blogger.com,1999:blog-460547788116187613.post-91922085809515465802012-12-24T12:40:43.216+01:002012-12-24T12:40:43.216+01:00No be small thing o. That spirit of spirit must va...No be small thing o. That spirit of spirit must vamoose!Anonymoushttps://www.blogger.com/profile/01187202192195415605noreply@blogger.comtag:blogger.com,1999:blog-460547788116187613.post-31241785612623899272012-12-24T11:49:38.751+01:002012-12-24T11:49:38.751+01:00Well done my broda. E be like say dis shift shift ...Well done my broda. E be like say dis shift shift of blame na em dey reign for our leaders now! But when we go wake up dem go know say water no be garri mate!Anonymousnoreply@blogger.comtag:blogger.com,1999:blog-460547788116187613.post-45225380674662011862012-12-24T10:39:06.018+01:002012-12-24T10:39:06.018+01:00You talk well, my broda. Dis shifting cultivation ...You talk well, my broda. Dis shifting cultivation wey we dey practise dis side dey always tickle my belle. One day, one day, God go comot spirit of spirit from inside us.Anonymoushttps://www.blogger.com/profile/01515272539273021430noreply@blogger.com